
Larry644403/27/11
Who make me be aye and watin make me say i be aye ..?

Rawdy4all08/12/11
|
|
Replied To: Who make me be aye and watin make me say i be aye ..? |
SUEE UNA WEY THEY FORM SM FOR HERE ONE DAY NEMESIS GO HOLE UNA.BUT MAKE UNA NOR COME BENIN COME THEY FORM WATEN UNA NOR BE.MAKE U TAKE TIME NBM NOR BE CHILD PLAY.

danito40108/15/11
|
Replied To: SUEE UNA WEY THEY FORM SM FOR HERE ONE DAY NEMESIS GO HOLE UNA.BUT ... |
Bam one. na clear matter u observe....NBM non be boys scout I dey ur zone....

dino00712/03/11
|
Replied To: SUEE UNA WEY THEY FORM SM FOR HERE ONE DAY NEMESIS GO HOLE UNA.BUT ... |
Bam wise, u reanly observe weti i dey observe 4 dis site 1 day krf go skrike dem down