
ogbe09/20/10
When was neo black movement forum

panafricanist10/08/10
|
|
Replied To: When was neo black movement forum
|
Guy if you blend you go know when nbm was formed... and launched.. and secondly, i for tell you but you say enof ju dey pwaka dis site wella so i no fit dey decode the date for here is too open. i kno say if you be barunda you go no the date and time and the men wey start the movement.. seek more and learn more from the right and appropriate source..... like the men wey dey your school and nbm website. thanks

pipper10/15/11
|
|
Replied To: When was neo black movement forum
|
If at all say u bam,u be pure obote and u de chuck wella.if na wen i de T,ur kind person,i de mend dem wella obote go meet ur LM and learn more OT frm em