Home      Discussion      Topics      Dictionary      Almanac
Signup       Login
Neo Black Movement of Africa

Neo Black Movement of Africa

 
Wetin dey hapen 4 TASUED? E be like say those T.gs wan dey form kitikiti.......
 
Posts  1 - 3  of  3
Neo Black Movement of Africa discussion
 
marthinsking
03/30/10
Wetin dey hapen 4 TASUED?
E be like say those T.gs wan dey form kitikiti.................
           
 
egede44
04/18/10
replied to: marthinsking
Clear coast there... omo naa ur lord brutus gali canada zone dey report.. jew name double 4. well i hear say egumu dance for the T and i also hear say late lord kenny shaggy zone say t.g's fall am. no be so we leave country.. make lord try suport men wey dey t's.
Canada says orimado steady.
           
 
Askiadagreat07
05/15/10
replied to: marthinsking
Who be?tasued no ga.o fall.if t.gs like make then do pass lacing.we 4 a.g.m never tire 2 they comfirm them.cos pekin wey talk say in papa no go sleap him self go hear ween.askia da great i.jb