
Pederson05/04/12
Great H BK NO LEVEL FOR AYE'S SEe as ur small child when vulchure they pluck thier eye comot frm their head they beg . Airlords are waiting

Reubenite05/12/12
|
Replied To: Great H BK NO LEVEL FOR AYE'S SEe as ur small child when vulchure t... |
U r d type we r in search for.opresors,looters,rapist.Aye's wil stil d match u on ground.u grap?

Ifidie7willrise06/05/12
|
|
Replied To: Bodi go tell u! |
Bros pls can i hav your house address so i can come and ask for freedom from you? Pls?

Bamtus106/06/12
|
Replied To: Bros pls can i hav your house address so i can come and ask for fre... |
D day i go catch u, dat dy u go fine freedom u non go c am

Akhigbe2006/19/12
|
Replied To: Great H BK NO LEVEL FOR AYE'S SEe as ur small child when vulchure t... |
Omo boy watin u take wise men 4 we dnt beg 4 freedom we fight 4d freedom of our unborn children tank u jew name theo

Akhigbe2006/19/12
|
|
Replied To: Bodi go tell u! |
All my bam bela i greet una

watabam107/20/12
|
Replied To: Great H BK NO LEVEL FOR AYE'S SEe as ur small child when vulchure t... |
Dodorimas make una leave am na. Guy me won be ur frnd how e go be na. I hear say u dey give freedom i won kon collect my own. Egede punish u.