
Jaja00702/24/12
Make men wey sabi reason how e dey sub 4 dia kianz.
Lord J.

Jaja00702/24/12
SM cry me say e dey sub for Shiroro ht, who get hands on the level, if e dey sub true true abi na jonzing

Reubenite04/21/12
Mi broda,no b here u supos d talk dos kind isue.u b Aye?i dnt tink so.u d cast NBM OT?na j n Reuben d yan.