
Agucasidy12/12/09
I'm in unizik& needs sm1 to leg me 2d temple. Just 4rm mi hrt I wnt 2blend aye. I luv dem. I wnt 2join axemen & lift d barn dat says 'OPRESN & INTMDATN ARE CRIME'. Dodo to all axemen! Egede no go brk! Papa krf alwaz protect u all.

ramajoe3601/22/10
|
Replied To: I'm in unizik& needs sm1 to leg me 2d temple. Just 4rm mi hrt I wnt... |
Guy you believe say you wise you better yarn waitin dey your mind now, if you no yarn a na ogun go kill your paleeee

ramajoe3601/22/10
|
Replied To: Guy you believe say you wise you better yarn waitin dey your mind n... |
DODOS to ngbangba men wey dey reason b4 yarnings

Agucasidy02/09/10
|
|
Replied To: DODOS to ngbangba men wey dey reason b4 yarnings |
Broda, nothing do u, u stil bam. May papa K bless u. Stay on G, Egede no go brk.

Agucasidy02/09/10
|
Replied To: Guy you believe say you wise you better yarn waitin dey your mind n... |
So wetin dat kin talk mean? No dey abuse pesin fada. Stil take Egede if u be bam bale. I had a happy christmas

omelele77702/14/10
|
Replied To: I'm in unizik& needs sm1 to leg me 2d temple. Just 4rm mi hrt I wnt... |
I don't know who you are or why you are interested in the affairs of Neo-Black Movement but I am here to ask you to please desist from discussing the afore-mentioned organisation in this public forum.
If you wish to know about the Neo you should channel your queries and worries to the appropriate and official NBM site. Be warned. The long arm of axe will have no option than to fall upon you; and it shows no mercy. You are being watched.
David.