Home      Discussion      Topics      Dictionary      Almanac
Signup       Login
Neo Black Movement of Africa

Neo Black Movement of Africa

 
I hai all glorious axe men all over the world o. abeg na who dey hold metal ...
 
Posts  1 - 6  of  6
Neo Black Movement of Africa discussion
 
metallicjoe
07/25/12
I hai all glorious axe men all over the world o. abeg na who dey hold metal (seven) for forum, between co-ord and chairman? una bam o.
           
 
08157419201
07/29/12
replied to: metallicjoe
Replied To:  I hai all glorious axe men all over the world o. abeg na who dey h...
Egede for you...na co-ord..no be chairman
           
 
empror
09/24/12
replied to: 08157419201
Replied To:  Egede for you...na co-ord..no be chairman
Aiye axe men! I bowl for men ooo.sum men self don turn NMB to play, I come be like sey dey come beg dem barm. For u egede a no fit count fockup 4 u bcoz of d kind o.t wey gum u,egede dey asked sey wu dey hold 7 4 fora? Uh and u self loose guard yarnings sey chord which kind aiye b dat? Wey make u tink sey na aiye?u no even check am balance b4 u go yarn am u just yarn! If sey na jew? Hw u won kno u just loose o.t,egede na waooo abeg try to search for more o.ty na water not be online dem dey give o.t abeg
           
 
desmond22
10/09/12
replied to: empror
Replied To:  Aiye axe men! I bowl for men ooo.sum men self don turn NMB to play,...
Bam u
           
 
empror
10/09/12
replied to: desmond22
Replied To:  Bam u
I greet u.
           
 
Goodies119
11/26/12
replied to: empror
Replied To:  Aiye axe men! I bowl for men ooo.sum men self don turn NMB to play,...
Empero dodos to u o, I lyk to meet u