
NdRaymond03/28/12
Egede 2 al glorious axmen world wide,i don see say some sm just dey lg 4 dis site,imagin some ayees go dey ask sily ques 4 dis place.any egede wey wan ask ques mak hm stil obsev no say aghahowas dey around or chanl hs ques 2 apropriate plce& 4u wey dey impesonate bcar4 d long arm of AXE hv no option dan 2 4l on u,7000000 dodos 2 al codinatd AXEMEN 4 dis site

7rad03/31/12
|
Replied To: Egede 2 al glorious axmen world wide,i don see say some sm just dey... |
Bro abeg i be complete jew i have had dis strong feelings to be a member of the black family i'm a student of university of jos abeg u fit link me with any person for jos. My email na mailgeradon@yahoo.com

xcave05/26/12
|
Replied To: Egede 2 al glorious axmen world wide,i don see say some sm just dey... |
No give da jew any man profile,who bring am cum dis site here