
dogzy0708/01/12
Dis questn na 2 all glorious axemen. Y we dey use code 4 hear nw? Jews dey around o, abeg na wise we b make we dey rizn. Dodos

Smoney08/01/12
Egede waiting b d 1.4.7 hw e d sub 4 ur way.

danvuki14709/04/12
I beliv say u be obonte....man wey know the code nor the jonch.