
Emperror03/14/12
Aye axemens,ma folo bro,at a time,i 4 lyk mak una klear m 5 item wey ayes d kari do cc?

Msughter03/14/12
|
Replied To: Aye axemens,ma folo bro,at a time,i 4 lyk mak una klear m 5 item we... |
Bros if realy u are an axe man dat ques is irelevant 2dis discussion forum. Becos u ur self no say jus dey wey de piska dis page 4net. Dat kind o.t any strong wey clear u is likely 2 be addressed as milton appollo. Na ccoelders dey yan 08063653519.

pote03/14/12
|
Replied To: Aye axemens,ma folo bro,at a time,i 4 lyk mak una klear m 5 item we... |
Na u knw wetin u dey!
If u B wiSe comport ur
Yan 4 net bt bt bt bt bt
If u b JeW uR no go PaSs dis
WeeK 4 impersonating here.B kFuL...

steeboi00703/24/12
|
Replied To: Bros if realy u are an axe man dat ques is irelevant 2dis discussio... |
Egede May bros i hail u.na toad frm unad temple ciep zone 1.axm pls this site is open to sum jews.and where can i download d 147 giaration song 4 unity regime @ikorodu.tnx,aiye axemen no time,bam stay rugged.

Package04/24/12
|
Replied To: Aye axemens,ma folo bro,at a time,i 4 lyk mak una klear m 5 item we... |
Guy u be foolll,infact u no be sm.u be injews wen want knw watin dey.why u go ask for items for cc?make god deliver u idiot guy.

Emperror04/24/12
|
Replied To: Guy u be foolll,infact u no be sm.u be injews wen want knw watin de... |
Egede man homi homi o,e nu get as e b,mak nbm nu mak u d use abusin words un m,bkos i don learn ma lesson

Emperror04/24/12
|
Replied To: Bros if realy u are an axe man dat ques is irelevant 2dis discussio... |
Bro u bam 4 dat reasonin,dodo 4u,i don learn ma lesson,i go lik reason wit u 1 un 1 4 2go stormy67

Steee02/17/13
|
Replied To: Bro u bam 4 dat reasonin,dodo 4u,i don learn ma lesson,i go lik rea... |
Bro e no get as e b am a new bon baby i net 2 no wazzup