Uhuru
Posts  1 - 6  of  6
rainbowbanda
Aye axemen,abeg 4 d movement forum who legit to karry 7,cip,ogidi,chair...........aye axemen
Save
Cancel
Reply
replied to:  rainbowbanda
Stillbit
Replied to:  Aye axemen,abeg 4 d movement forum who legit to karry 7,cip,ogidi,chair...........aye...
Mi bro u sure say u na egede man bt at a tym na u kabiesii
Save
Cancel
Reply
replied to:  Stillbit
rainbowbanda
Replied to:  Mi bro u sure say u na egede man bt at...
Ake d reasonin dey game,we fit still align make we knw as e dey be.......
Save
Cancel
Reply
replied to:  rainbowbanda
Nappystar
Replied to:  Aye axemen,abeg 4 d movement forum who legit to karry 7,cip,ogidi,chair...........aye...
Broz,u wey no,bt at a time,u sabi say na social netwk b diz and u no suppose dey reason NBM ethics mek jews dey copy,use ur 6 wella o.DODO.
Save
Cancel
Reply
replied to:  Nappystar
Kenetkaunda147
Replied to:  Broz,u wey no,bt at a time,u sabi say na social netwk...
Abeg tell dem oh,mk dem no dey use Lg phone oh. Na 6 b4 7
Save
Cancel
Reply
replied to:  Nappystar
Kenetkaunda147
Replied to:  Broz,u wey no,bt at a time,u sabi say na social netwk...
Abeg tell dem oh,mk dem no dey use Lg phone oh. Na 6 b4 7
Save
Cancel
Reply
 
x
OK