
XLORD08/28/09
AYE AXEMEEN, I believe say MEN bam, I need to know the site where MEN dey chat online, too much yernings no dey full basket, based on say jew fit dey read me for this site.... una fit do am coded to my e-mail markstone0004@yahoo.com DODORIMA!

madelar14710/17/09
|
Replied To: AYE AXEMEEN, I believe say MEN bam, I need to know the site where M... |
Clear road for all axe men based on say them bam well make i nor too yern i like wan no the site wen men for dey chat make una email me samdebby91@yahoo.com DODORIMA

deebussy00710/19/09
|
Replied To: AYE AXEMEEN, I believe say MEN bam, I need to know the site where M... |
Aye axemen, i beleive say all men bam scarter, make we dey follow nbm protocol, there shld be a personal i.d wey we go fit use enter chart room no be say elebe go dey chart with men. make all men dey coded, papa k dey our side.dodorima 4 all bam egede.

nelsonbenson4412/03/09
|
Replied To: Aye axemen, i beleive say all men bam scarter, make we dey follow n... |
egede abeg i wan know were j go hold before january i get jew

armani24701/30/10
|
|
Replied To: egede abeg i wan know were j go hold before january i get jew
|
Egede abeg any j around d corner soon?i get passenger.
email me at bunakopi@yahoo,com,AYE say DODORIMA

omelele77702/14/10
|
Replied To: AYE AXEMEEN, I believe say MEN bam, I need to know the site where M... |
I don't know who you are or why you are interested in the affairs of Neo-Black Movement but I am here to ask you to please desist from discussing the afore-mentioned organisation in this public forum.
If you wish to know about the Neo you should channel your queries and worries to the appropriate and official NBM site. Be warned. The long arm of axe will have no option than to fall upon you; and it shows no mercy. You are being watched.
David.