Home      Discussion      Topics      Dictionary      Almanac
Signup       Login
Neo Black Movement of Africa

Neo Black Movement of Africa

 
Abeg NBM de 4 romania bcs i de 4 romania naw i won meat sum men 4 romania bas...
 
Posts  1 - 4  of  4
Neo Black Movement of Africa discussion
 
odiki7
04/28/12
Abeg NBM de 4 romania bcs i de 4 romania naw i won meat sum men 4 romania base on 1 or 2 tings na jew name boyo de yan.
           
 
Reubenite
05/15/12
replied to: odiki7
Who tel u se u b Aye?na here u wnt knw?go ask Aye4 any of d campus u knw.&if u no b Aye b Very careful
           
 
odiki7
05/16/12
replied to: Reubenite
Broz why u go de mach me wetine de sub i belive say observation de game,why i go reason my bele u go de ask me say who tell me say i be aye?brs no de reason like say u be obote,dis country were i de i de use my head no be say bcs i be aye i go de do any how no be niger be dis so me don de for temple kfull just bless me before i com hear make u get how u de reason i no be O.B.T. O.G
           
 
Najewnameodigie147
06/04/12
replied to: odiki7
Aiyes dnt intimidate if any1 dey waitin e no be na e head he go take carry em bcos krf kw e pickin dem